top of page
Search

Jere

Writer: Zsorayii
Zsorayii
Sep 10
2 min read

Round and round the painted horse dey go,

bright light dey shine but the ground no dey move,

bell dey ring like say e dey call you home,

but home na the same seat wey you never leave.

Dem give you name before dem give you plate,

dem give you cradle before dem check the weight,

every generation dey climb for the ride,

dey think say this time the wheel go finally decide

to let dem comot for somewhere new.


A roda lembra de toda mão,

antes de subir, entenda,

o que você não pode carregar,

você não pode passar pra mãos menores.


Jere, jere, jere,

round we go and round again,

jere, jere, jere,

same bell, same painted horse, same pain,

before you build another rider,

ask if the ground beneath you's real,

jere, jere, jere.


O carrossel não pergunta se você está pronto,

só precisa de mais um par de mãos,

o pai vende as próprias mãos antes do sol nascer,

e volta pra casa com uma boca que não pode encher.

O amor nunca foi a peça que faltava,

o amor era só o bilhete que te fez subir,

a roda nunca perguntou se você tava pronto,

só precisava de outro corpo pra seguir.


Jere, jere, jere,

round we go and round again,

jere, jere, jere,

same bell, same painted horse, same pain,

before you build another rider,

ask if the ground beneath you's real,

jere, jere, jere.


Jere, jere,

guata, guata,

jere, jere,

guata, guata.


Yvy marã e'ỹ,

na land wey no get evil inside,

dem no reach am through dying,

na waka dem waka reach am, dem no fit ride.

Somebody must comot from the ride,

somebody must stop the bell,

no be say the music sweet no reach,

na say sweet no mean say the road well.


No more jere, jere, jere,

we choose the ground we're standing on,

no more jere, jere, jere,

before we build, we ask what's strong,

Yvy marã e'ỹ,

guata, guata,

we're walking now, we're walking on.


The bell still rings behind us,

mas não vamos voltar,

Yvy marã e'ỹ.

 
 
 

Recent Posts

See All

Comments

Rated 0 out of 5 stars.
No ratings yet

Add a rating
  • Youtube
  • Spotify
  • Instagram
  • TikTok
  • Apple Music
  • Amazon
  • Deezer
  • Tidal

Site designed by Jessica Cheng

bottom of page